DE LOKAL RAP SHOW (S01E07)



This na de 7th episode of De Lokal Rap Show and e feature music dem from Gino, Kaliphate, Thorobreds, Mode 9 and Fecko D MC .
I dey expect plenti feedback from una as subsequent episode dem go dey explosive but no boko...

In de mean time drop comment for hia or on top de blog
 tonydoemedia.blogspot.com.

You fit even send me email:
 tonydoe78@gmail.com

Listen. Share. Download.



Comments

Popular posts from this blog

DE LOKAL RAP SHOW (S01E11)

OAPs ARE NOT EVEN MUSIC FANS...

SO YOU WANT TO BE ON RADIO? SITES & RESOURCES